Song
N1GHTCOR3
Ku Lo Sa

72
Play
Lyrics
Uploaded bylydeng183
Yeah, yeah
Yeah, yeah, yeah, oh-oh
Uh lo
So many reason wey I wan dey for you my love
Na you I wan to retire with my love oh
See all the likkle things you do dey make me nor nor
This distance is taking a hold on me for sure
Baby come closer oh
Omo I want make we dey (ku lo sa)
Uhh, girl, I wan make you (ku lo sa)
O lo lo, I for like make you-u-u (ku lo sa) u-u-u oh-no (ku lo sa)
Omo I want make we dey (ku lo sa)
O lo lo
Girl, I want make you (ku lo sa)
Oh, no, no
I for like make you (pull over)
Pull over, omo pull over (ku lo sa, oh)
Shebi na this kind of things wey dey make man see yawa (see yawa)
And me I understand say your Dad no like me rara (me rara)
See me I want make you know say me dey for you garaa (guarantee oh)
And if na the price be that I for like to see yawa (see yawa)
I never trade you for nothing
This love make me dey champ I see
Without you I no fit do nothing
(Without you, without you)
Abeg tell me wetin suppin (suppin gan)
I never trade you for nothing (I never trade you baby)
This love make me do something (this love make me do something)
Without you I no fit do nothing (oh no)
Omoge tell me what's suppin gan (ku lo sa, oh)
Omo I want make we dey dey (ku lo sa)
Omo girl I want make you (ku lo sa)
Baby, I for like make you (ku lo sa)
Oh, baby, oh, no, no (ku lo sa, oh)
Omo I want make we dey (ku lo sa)
Oh my baby make we dey (ku lo sa)
Bring out your shayo make we play (ku lo sa)
Yeah-yeah yo-yo (ku lo sa)
Oh no
Baby, oh no
You make a young man go loco
You make a younger boy go loco
You make a young boy go loco
Suffri (ku lo sa), baby yo yo
I never trade you for nothing (ku lo sa)
This love make me do something (ku lo sa)
Without you I no fit do nothing (ku lo sa)
Omoge tell me wetin suppin (ku lo sa, oh)
See I never trade you for nothing (ku lo sa)
This love make me dey stunting (ku lo sa)

Show more
Artist

N1GHTCOR3130 followers
Follow
Popular songs by N1GHTCOR3

Gangster'S Wife

03:23

Transgender

02:30

Boyfriend

02:32

Under The Influence

02:51

Slumber Party

02:30

Raindrop

02:24

Bang Bang Bang

02:41

My Hums

03:36

Ex For A Reason

02:41

After Hours

04:56
Popular Albums by N1GHTCOR3

I Just Want
N1GHTCOR3

Bang Bang Bang
N1GHTCOR3

Boyfriend
N1GHTCOR3

Ku Lo Sa
N1GHTCOR3

My Hums
N1GHTCOR3

West Coast
N1GHTCOR3

The Way I Are
N1GHTCOR3

After Hours
N1GHTCOR3

Slumber Party
N1GHTCOR3

Gangster's Wife
N1GHTCOR3

Uploaded byBELIEVE MUSIC