What do you want to listen to?
VIP Center
Song
Sea of Trouble
Matt James
0
Play
Lyrics
Uploaded by
Hoki bi liking saying life they play with chess
Oh checkmate,
but can't go rest
Ginger dey my body, I no fit to do
Not my only na dey,
I no fit for
Life na cruise,
make you no dey vex
Ride am steady,
no need to flex Even when you work hard
A go dey cool,
na so we be
We no go loose
Dem dogs dey road no straight like a road
But my hope dey shine like tomorrow
I no dey look who dey talk for back
Na my own race I run,
no need to slap
See I so suit dey sweet, sweet my soul
Na dey journey wey dey make me up
I no go fear,
I go stand giddy ba Anywhere I land,
na my own saga
Life na cruise,
make you no dey vex Ride am steady,
no need to flex
Even when you work hard
A go dey cool
Show more
Artist
Matt James
Choose a song to play